Jinja Lyrics Olamide
Here are the lyrics of Jinja by Olamide
Olamide Jinja lyrics
{Chorus}
O ya make we jinga (Jinja)
Make we jinja, jinja oh
We gollow your lead
You be leader, leader oh
Any kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
We gollow your lead
You be leader, leader oh
Any kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I’ll be there
Go dеy cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodiе
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I’ll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
{Verse}
Yeah
Awọn te mi ni ti Gaza, ehn
We dey on deck, ay
Mo ti fresh,
I be giran, I be condemn, yeah
Anywhere wey I dey, I keep it hundred, yeah
Awọn tan ba ro’bi si mi wọn ni bọ n bẹ, no
Jọ, jọ, jọ, nobody badder, ma lọ kọ
Fish plenty for ocean,
my session be like marọkọ
I go, I go dull you kẹ
That one na ọrọ pawpaw
Can’t you see wetin you
carry baby bo se rọpọpọ
If I dey coma and you want sugar I go rọkun ni
I go kiboroki giri,
I go keep your company
Ẹ̀ja lo wa ninu sardine,
ko yẹ ko ma sọ fun mi
No you want me to give
you ratata when you trouble me
Trouble me, trouble me
Why you too dey trouble me?
You know say me
I no normal nobody fit couple me
Make we go, go do ratata
Baby come to me
Ọmọ to fẹ la mi pọ
Oloun ma jẹ kan mu mi
{Chorus}
O ya make we jinga (Jinja)
Make we jinja, jinja oh
We gollow your lead
You be leader, leader oh
Any kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja oh
We gollow your lead
You be leader, leader oh
Any kele carry something wey dey hinder oh
But your own is bigger oh
{Post-Chorus}
Make I put am for your body, baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I’ll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
For your body baby
Gba ko jẹ, ko jẹ
No be poison
Gba ko jẹ, ko jẹ
Anytime wey you call baby
I’ll be there
Go dey cuddle and wrap you like
Sarkodie, kodie
{Outro}
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I’ll be there
Sarkodie, kodie
(Yo eskeez kill the riddim and buss it)
Gba ko jẹ
Gba ko jẹ
I’ll be there
Sarkodie, kodie
That’s the lyrics of Jinja by Olamide
Top 100 Apple Music Nigeria Today | Top 10 Chart
Asake “Lonely at the top” lyrics Meaning {Fully explained}
Lyricism
Jinja lyrics by Olamide is about the trust that Olamide establishes with a lady because she has the capacity to cool him down and hold his hand.
Here, it points to the fact that the lady knows exactly what Qing Madi wants because the lady knows what he needs every time. Jinja by Olamide is about how a lady has offered so much stability to Olamide’s life that he can’t do without her. He wants to hold her hand every time and make her hold his hand too.
To an extent, Jinja proves that relationships can be about helping each other recover in such a way that it becomes almost impossible to be separate from each other. According to Jinja by Olamide, whenever he is broken, she offers him such stability; such calmness. So yes, the lyrics of Jinja by Olamide are so suitable for the song.
Delivery
The calm delivery by Olamide on this song is what is needed. It is so cool; so amazing that it makes Jinja flow so beautifully. It’s commendable how and Olamide can be on a track and it can have such tranquility, such beauty, such perfection.
To be honest, a calm delivery was needed for this song and that is exactly what they both did on the song. Really, kudos to them both on this track. The fact that his voice is above the mix but the production is on point is what makes the track almost perfect.
Also, can we talk about the symphony? Jinja was meticulously made.
Relatability
This track sounds like a really good track . Anyone can relate to this song and it is a couple anthem anytime any day. It is a song that can be played at weddings that couples can listen to and feel so happy about each other. In fact, single people will want to be in a relationship because of this song!
Replay Value
Jinja Lyrics Olamide adds to the replay value of the track. The delivery, reliability and sheer symphony of Jinja adds to its replay value.
Go to Home| Read the latest