Wande Coal Who born the Maga lyrics
Here are the lyrics of Disturb by Wande Coal
Wande Coal Who born the Maga lyrics
{Intro: Wande Coal}
Mo ni
E fimile e je n jeun soke
Aunty boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
{Chorus: Wande Coal}
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
{Verse 1: Wande Coal}
Why you come dey find wetin no find you
You put your mouth for wetin no concern you
You be arsenal omo I be man you
You come dey vex because we dey outshine you
Eh
I don’t want to harm you
No be threaten na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off handle you
You go think say na molue jam you
Eh
Omo I no dey fear you
You wanna cross my path I double dare you
Always in front but I see you in my rear view
No dey worry ācause I always got a clear view
Like a lion imma tame you
Like a dog imma train you
And if you misbehave imma chain you
And if i chain you na wetin you go do
{Chorus: Wande Coal}
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
{Verse 2: Kayswitch}
Keep on keeping it
Keep on keeping it on
Yes believe it
Swagger like a rastaman
And there’s no deceiving it
The reason is
Kill em with the rhythm and
we leave them with no
Money green so money need for the citizens
Back off from sunlight
Back off from sunlight
Back off from sunlight
{Chorus: Wande Coal}
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say
he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
{Outro: Wande Coal}
E fimile e je n jeun soke
Aunty boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
Soke
Thatās Who born the Maga lyrics by Wande Coal
Go to Home
Lyricism
Wande Coal Who born the Maga lyrics talks about how he is so fly that his shine can never be dimmed.
To an extent, Who born the Maga lyrics Wande Coal explores how he has been rolling like he has fixtures and that he is already so big that if itās not money, donāt pick the phone to call him or engage in a conversation with him.
Who born the Maga lyrics by Wande Coal explains how he says that the song should be sent to his enemies because not only is he so big now, he has brought an amount of success with his music, especially with his music- this particular song and its intro, trending on TikTok.
Furthermore, Wande Coal Who born the Maga discusses how he has made enemies ice friends and friends like enemies over the years.
They pretend to be happy for him but they are absolutely not. There is a lot to glean from Who born the Maga lyrics by Wande Coal.
If he has come this far by caring about how his friends have behaved to him, and how his enemies have hated him, he would have hated himself and disrupted his own career.
However, loving himself and taking care of himself made him realize that not only is he cool and fresh, heās securing the bag also.
Mike Afolarin: All you need to know about āFar From Homeā Rising Star
Relatability
There are so many situations where we find ourselves caught between people who claim to love us but we are not sure they actually do, and people who we know definitely hate us.
At that point, we need to turn to ourselves because we are most likely to love ourselves more than we love others. At that point, we need our own self more than we need others. We need to realize how beautiful, handsome, and worthy of investment we are.Ā
Delivery
First, Wande Coalās delivery on who born the maga is hot! He delivers with a āCatch my fadeā energy and the fact that he is now so fresh, cool and classic that he wants to step on the neck of his enemies.
Also, his delivery on Who born the Maga really makes the song a bop and what people will listen to severally on social media platforms; especially TikTok