Ruger All of us Lyrics
Â
Here is All of us Lyrics by Ruger
Â
Ruger All of us lyricsÂ
{Intro}
Kuk dah tin
{Verse 1}
Instagram Instagram
Pressure getting wesser na we start am
Range Rover your babe buy na we dash am
She Dey claim CEO make we no cast am
Who pop am it’s improper
Ace wey we never pay for na who pop am
We don perch for yhemolee section for club
Snap the bill like say na we sort am
{Pre-Chorus}
See money pass money
I get money wey pass jazz money
And if you don’t gerrit o jasi noni
Forget abarrit o jasi noni
See I’m not really here to make fun of nobody
But the Fundz Dey die
We no get Wetin we talk say we get
But to press their neck on IG
{Chorus}
Celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
{Post-Chorus}
See a whole big boy
A whole baddie celebrity but
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow
See I hold bitcoin
If I shine 32 na hold you go see
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow
{Verse 2}
OG before IG don go sign up for IG eventually
I tell you say your mind no go touch ground if you buy Ferrari
No petrol to start engine
But who you Dey lie for who you Dey finger
You Dey vex you Dey call boys you Dey ginger
When me and you know say you no get the liver
Abi you think say aya mi n ja
{Pre-Chorus}
See money pass money
I get money wey pass jazz money
And if you don’t gerrit o jasi noni
Forget abarrit o jasi noni
See I’m not really here to make fun of nobody
But the Fundz Dey die
We no get Wetin we talk say we get
But to press their neck on IG
{Chorus}
Celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
This celebrity lifestyle sef
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
All of us just Dey lie
{Post-Chorus}
See a whole big boy
A whole baddie celebrity but
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow
See I hold bitcoin
If I shine 32 na hold you go see
Anytime we wan pose we go borrow
Anytime we wan pose we go borrow
Â
Thatâs All of us Lyrics by Ruger
Â
Related
TML Vibez âGoatedâ lyrics ft Seyi Vibez
âCastâ lyrics Shallipopi ft Odumodublvck
Nasboi ft Wande Coal âUmbrellaâ lyricsÂ
Â
Lyricism
Ruger All of us Lyrics points to majorly one thing- Ruger is not about the fake life anymore. The way he flaunts his progress and achievements with All of us lyrics points to how he is proud of how far he has come and the things he has put in to actually make it this far and still be at the top. I mean, All of us is a culmination of the hurdles and dues that Ruger has encountered and what he is trying to say with All of us indicates that it all paid off. He is no longer someone you would see riding commercial or being in any space that isnât VIP because he is no longer about that ânormal lifeâ
To an extent,Ruger All of us lyrics shows that Ruger is more than VIP. I mean, think about it. The normal rating for any service or person is 5 stars, but that does not mean you actually get 5 stars all the time. However, Ruger is saying with All of us lyrics that he gets all the stars because thatâs who he is right now, and he has worked hard enough for it.
Â
Delivery
The Delivery on All of us is cool. Ruger delivers All of us with that cool but really superstar vibe that makes you see that he has indeed arrived into that âNigerian Dreamâ lifestyle.
Â
Â
RelatabilityÂ
All of us songwriting makes it really relatable. I mean, the Nigerian Dream is all about making enough money that not only do not have to worry about having money. You get to eat, dine and live wherever you want because you can AFFORD that lifestyle. Ruger does not use All of us to intimidate or unnecessarily flaunt his lifestyle and success. He is saying that he has a right to that lifestyle because he has earned it. This is what All of us means.
Â