Mohbad Peace Lyrics
Here is Peace Lyrics by Mohbad
Peace Lyrics Mohbad
Wetin be this one like this
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Imole
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things
La ti aiye genesis
I will be dealing with freenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ewo le ewe so oh
Bad vibes on lyrical
Uh uh uh
Give me my sound, I am so vibelical, olorun
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hala oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get raba?
Cause my mama,
cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere
(Iyawo mi sho da…)
Wetin be dis one like this
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?
Been through many things
La ti aiye genesis
I will be dealing with freenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ewo le ewe so oh
Bad vibes on lyrical
Uh uh uh
Give me my sound, I am so vibelical, olorun
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get raba?
Cause my mama,
cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere
(Iyawo mi sho da…
Thatâs Peace Lyric by Mohbad
Go to Home
Lyricism
Mohbad Peace Lyrics outlines how he has decided that he is choosing peace only because heâs had so many experiences and he has made his mind that only peace is able to make him keep his cool.
Mohbad peace lyrics speaks to how there are so many things going on in the music industry that it becomes almost impossible to not lose your cool because apparently everyone has something to say about you and your career.
However, Mohbad peace lyrics spells out how he has made up his mind to do only one thing- keep the peace because thatâs the only thing that could make him successful in the industry.
Peace lyrics by Mohbad describes how he is building his sound and he has no time for bad or negative energy.
Most Streamed Nigerian Artists on YouTube 2022
He has decided to give it all to his music career and even if you curse his mother, he will still keep his cool, he will keep his head because he has made up his mind that thatâs what makes a man- not violence.
Thatâs what Mohbad Peace lyrics mean.
Delivery
Mohbad delivers Peace with a conviction that stems from a personal account that makes it very believable and makes the delivery powerful even though he doesnât try any other effort to make the sound technical with vocals; well, except the background chorus that interpolates the song.
Relatability
Mohbadâs Peace is very relatable.
According to him, he is looking for peace alone even though he has so many frenemies. Meanwhile, this still doesnât mean he has to let his guard down.
It only means that he needs to work harder and watch the kind of people he surrounds himself with.
We actually enjoy Mohbadâs Peace.
Watch peace here