Blaqbonez ft Zlatan Bad till eternity Lyrics
Â
Here is Bad till eternity Lyrics by Blaqbonez ft Zlatan
Â
Blaqbonez ft Zlatan Bad till eternity lyricsÂ
{Verse 1: Blaqbonez}
Hey, for this life dem wicked
All the hate’s not needed
Emi ni mo mo
Nkan toju ri kese to debe o
As a studio rat
wey no get label o
Everything I dey pray
God take away pain
Cos this business get lonely
At this time of the day
But I know that it’s on me
To go all the way
Big up broski we dey here today
wo wo
{Chorus: Blaqbonez}
I be bad till eternity
{Eternity}
Smoke igbo for my sanity
{Sanity!}
Yeah, so many things my eye don see
Thank God say we get money
Man I pull up on the highway
Speeding like say like more than one life dey
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money
{Zlatan: Verse 2}
I feel blessed when I see a new day
(Ibile!)
Blessing steady coming my way
Dem no dey sell extra life for ebay
(Kilowi!)
I go chop life as long as money dey
I head you calling my phone
If no be money
Oga ade leave me alone
(Kuronbe!)
Same number you had when a Nigga was broke
I know my mama pikin
No dey call me my bro
(Okay, no dey call me my bro)
Eje wa loju nigga
O ma ba e po jo ma gba
Money in my mind forever
Ti won ba disturb ko pa data
Pa ro nu ti padi jor
Kofata senu
Aso nola ko ni eyan nla
Eko lawa matele enu
{Chorus: Blaqbonez}
I be bad till eternity
{Eternity}
Smoke igbo for my sanity
{Sanity!}
Yeah, so many things my eye don see
Thank God say we get money
Man I pull up on the highway
Speeding like say like more than one life dey
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money
{Verse 3: Blaqbonez}
If you ever look down on me
It’s time to look up
Moving security,
make dem no shoot us
Know all the way dem dey mobve
Dem no fit fool us
Where dem dey when we poor till stupor
Abi na the J
wey I roll
wey dem make me dey think say
bad people too plenty
From the days of old
Man i’ve been ice cold
steady guiding both friends and foe
(Friends and foe)
{Chorus: Blaqbonez}
I be bad till eternity
{Eternity}
Smoke igbo for my sanity
{Sanity!}
Yeah, so many things my eye don see
Thank God say we get money
Man I pull up on the highway
Speeding like say like more than one life dey
Yeah, so many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Â
Â
Thatâs Bad till eternity Lyrics by Blaqbonez ft Zlatan
Related
Go to Home| Read the latest
Shallipopi âOscrohâ {Pepperline} Lyrics
Zerry dl âPuff and Passâ lyrics
About Bad till eternity lyricsÂ
Bad till eternity Lyrics points to majorly one thing- Blaqbonez ft Zlatan is not about the mid life anymore. The way he flaunts his progress and achievements with Bad till eternity lyrics points to how he is proud of how far he has come and the things he has put in to actually make it this far and still be at the top.
I mean, Bad till eternity is a culmination of the hurdles and dues that Blaqbonez ft Zlatan has encountered and he is trying to say with Bad till eternity indicates that it all paid off. He is no longer someone you would see riding commercial or being in any space that isnât VIP because he is no longer about that ânormal lifeâ
Â
To an extent, Bad till eternity lyrics shows that Blaqbonez ft Zlatan is more than VIP. I mean, think about it.
The normal rating for any service or person is 5 stars, but that does not mean you actually get 5 stars all the time. However, Blaqbonez ft Zlatan is saying with Bad till eternity lyrics that he gets all the stars because thatâs who he is right now, and he has worked hard enough for it.
Â
Delivery
The Delivery on Bad till eternity is cool. Blaqbonez ft Zlatan delivers Bad till eternity with that cool but really superstar vibe that makes you see that he has indeed arrived into that âNigerian Dreamâ lifestyle.
Â
RelatabilityÂ
Bad till eternity songwriting makes it really relatable. I mean, the Nigerian Dream is all about making enough money that not only do not have to worry about having money.
You get to eat, dine and live wherever you want because you can AFFORD that lifestyle. Blaqbonez ft Zlatan does not use Bad till eternity to intimidate or unnecessarily flaunt his lifestyle and success. He is saying that he has a right to that lifestyle because he has earned it. This is what Bad till eternity means.
Â