Boi Chase ft Berri Tiga “Money” Lyrics
Here is Money Lyrics by Boi Chase ft Berri Tiga
🎶Song: Money
🎤Artists: Boi Chase, Berri Tiga
📀Genre: Afro R&B
Money Lyrics Boi Chase ft Berri Tiga
{Intro}
I don come with another one!
{Berri Tiga}
Me I no get beef with nobody
I put my mind on my money
Bad Energy far from me
Yeah yeah yeah
And anybody wey come to dey follow me
Gas know say e no go reach
I no dey fight anybody sit
Yeah yeah yeah
{Chorus}
I go just dey denge,
Dey pose
Dey pepper,
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o
I go just dey denge,
Dey pose
Dey pepper,
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o
{Post- Chorus}
Live my life,
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind
Live my life,
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind
{Verse 2}
As e be,
Na the money be my fantasy
So make nobody pressure me
Make nobody bother me
Yeah Yeah Yeah
Many jealous me
Bad belle wan dey hinder me
But me I no get beefing with nobody
I put my mind on my money
My money
{Chorus}
I go just dey denge,
Dey pose
Dey pepper,
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o
I go just dey denge,
Dey pose
Dey pepper,
Dey go
When I denge, dey post
I go pepper dem o
{Post- Chorus}
Live my life,
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind
Live my life,
I no send no send
I dey go dem no there
In my life for no ‘gret (regret)
Na the money dey my mind
That’s Money Lyrics by Boi Chase ft Berri Tiga
Go to Home
Lyricism
Boi Chase ft Berri Tiga Money Lyrics outlines how he has decided that he is choosing peace only because he’s had so many experiences and he has made his mind that only peace is able to make him keep his cool.
Boi Chase ft Berri Tiga Money Lyrics speaks to how there are so many things going on in the music industry that it becomes almost impossible to not lose your cool because apparently everyone has something to say about you and your career.
However, Boi Chase ft Berri Tiga Money Lyrics spells out how he has made up his mind to do only one thing- keep the peace because that’s the only thing that could make him successful in the industry. They want to keep making money while keeping their cool.
Money Lyrics by Boi Chase ft Berri Tiga describes how he is building his sound and he has no time for bad or negative energy.
He has decided to give it all to his music career and even if you curse his mother, he will still keep his cool, he will keep his head because he has made up his mind that that’s what makes a man- not violence.
That’s what Boi Chase ft Berri Tiga Money Lyrics mean.
Delivery
Boi Chase ft Berri Tiga delivers Money with a conviction that stems from a personal account that makes it very believable and makes the delivery powerful.
Relatability
Boi Chase ft Berri Tiga’s Money is very relatable. According to him, he is looking for peace alone even though he has so many frenemies.
Meanwhile, this still doesn’t mean he has to let his guard down. It only means that he needs to work harder and watch the kind of people he surrounds himself with.
We actually enjoy Boi Chase ft Berri Tiga’s Money
Stream Money by Boi Chase ft Berri Tiga here.
Idey