Mukulu Lyrics Olamide ft Rema
Here are the lyrics of Mukulu by Olamide ft Rema
Olamide ft Rema Mukulu lyrics
{Intro: Rema}
Your baby no reach my baby
Dey play, omo, dey play hmm
Body calling na wahala oh
Calling Mayday oh
Salide, mademoiselle
Ah, Imade oh, oh
She don muzz me oh, hmm
{Chorus: Rema}
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh
{Verse 1: Olamide}
Been a long time wey you see a real G
Wey go hold you down, wey knock you off your feet
Omotena I love you can’t you see
E be me wey dey yarn, it’s not the Hennessy
The way you sangalow the other day
How’s a man gonna try and look the other way
Give my life up if you want to run away
I go follow you no need to shalaye oh
Kilofe? girl I want to be there
The way I go dey lay the pipe you go dey fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu bįŗ¹
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the gin and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on your
door na that one be the gehngehn
{Chorus: Rema}
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh
{Verse 2: Olamide}
You go call me ole ajibole the way I skiboro
And you no go need any love doctor
Emi ma gbo omo lo
Oya Abella danger with the tatashe
This you body too spicy like ayamashe
Know you want something new and not the cliche
Oya kashe come and defend your cache
No do garaje
Kilofe? girl I want to be there
The way I go dey lay
the pipe you go dey fear
You go confirm am say the bad man truly care
If you gbemidebe mo ma le lulu bįŗ¹
Ego jim jim weh go make your misery end
You know I get the gin
and I no kuku send
And as long as you are making that booty bend
When I knock on your door
na dat one be the gehngehn
{Chorus: Rema}
You sabi wetin you dey do
You dey make me dey
mukulu, mukulu, mukulu
Mukulu, mukulu, mukulu
Say you sweet pass
kununu, knununu, kununu
Kununu, knununu, kununu
Day by day you dey
burst my bolo-bolo oh
You got me like woah woah woah ah
You feel am abi hmm-hmm-hmm
You sabi ladder abi oya climb am, hmm
The thing e dey make your leg it wiriri oh
E dey wiriri oh
Thatās the lyrics of Mukulu by Olamide ft Rema
Olamide āCelebrateā lyrics
Lyricism
Mukulu lyrics by Olamide ft Rema is about the trust that Olamide ft Rema establishes with a lady because she has the capacity to cool him down and hold his hand. Here, it points to the fact that the lady knows exactly what he wants because the lady knows what he needs every time. Mukulu by Olamide ft Rema is about how a lady has offered so much stability to Olamide ft Remaās life that he canāt do without her.
He wants to hold her hand every time and make her hold his hand too. To an extent, Mukulu proves that relationships can be about helping each other recover in such a way that it becomes almost impossible to be separate from each other.
According to Mukulu by Olamide ft Rema, whenever he is broken, she offers him such stability; such calmness. So yes, the lyrics of Mukulu by Olamide ft Rema are so suitable for the song.
Delivery
The calm delivery by Olamide ft Rema on this song is what is needed. It is so cool; so amazing that it makes Mukulu flow so beautifully.
Itās commendable how and Olamide and Rema can be on a track and it can have such tranquility, such beauty, such perfection. To be honest, a calm delivery was needed for this song and that is exactly what they both did on the song. Really, kudos to them both on this track. The fact that his voice is above the mix but the production is on point is what makes the track almost perfect.
Also, can we talk about the symphony? Mukulu was meticulously made.
Relatability
This track sounds like a really good track . Anyone can relate to this song and it is a couple anthem anytime any day. It is a song that can be played at weddings that couples can listen to and feel so happy about each other. In fact, single people will want to be in a relationship because of this song!
Replay Value
Mukulu Lyrics Olamide ft Rema adds to the replay value of the track. The delivery, reliability and sheer symphony of Mukulu adds to its replay value.