Crayon ft Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics
Here is Crayon ft Yaba Buluku Boyz The One (Chop Life) Lyrics
Crayon ft Yaba Buluku Boyz: The One (Chop Life) Lyrics
{Intro: Crayon}
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway
Verse 1: Crayon
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here
Chorus: Crayon
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Refrain: Yaba Buluku Boyz
Chorus: Crayon
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Outro
Mavin
That’s Crayon ft Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics
Go to Home
“Who is your guy” Remix lyrics Spyro ft Tiwa Savage
Top 100 Apple Music Nigeria Today | Top 10 Chart
Profile
He said to Pulse, “I want to put my community on the map. I’ll be the first artist to really break out of Iba, and that means a lot to me. When I started making music I was just a kid.
I’m crazy excited to share my music and be a part of this moment when Afrobeats is going global.
“My aim is to reach as many people as possible with my sound, positive vibes, and energy.”
He was featured alongside Don Jazzy on a song back in 2019. This seems to be the first time they met