Lade Adulthood Anthem lyrics
Here are the lyrics of Adulthood Anthem by Lade
Adulthood Anthem lyrics Lade
Lade Adulthood Anthem lyrics
{Intro}
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
Oh oh
Panra Panra
I heard that youâre looking for lade oh
Please donât judge me
Cos I wonât judge you
Na wetn dem tell me I believe
Na wetn dem tell you you believe
{Verse 1}
As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)
Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)
My padi don ring my phone
say wey that thing wey you promise me
(Lade wey the level na?)
I no say you no go believe
Dem no tell me say na so Đ” dey be
Abegi takĐ” me back to days when
e be say na just to play and chop ohh
{Chorus}
Eyy Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind
(You better know this oh)
You gast to hustle, make a living 24/7
Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam
{Verse 2}
If you no get na you sabi
You no fit reason your padi oh
But if na dem need you,
dem go come to you come dey give you different
Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)
This is superstory oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (calcula)
Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)
Dey make me reminisce on those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)
Now I gast send the money lole oh (lole oh)
Everything wey I want I must pay oh
Mogbe oh
I fit go give everything to become a child again
{Chorus}
Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gast to hustle,
make a living 24/7 (dem no dey person oh)
Nobody go ask if you don chop
(dem no dey yarn person oh)
Nobody go send you free money
(dem no go tell you yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (big big scam oh)
Adulthood na scam (scam oh)
You better get am for your mind
(oh oh oh oh)
You gast to hustle, make a living
24/7 (24/7 yeah yeah)
Nobody go ask if you don chop
(24/7 oh)
Nobody go send you free money
(dem no dey tell you yeahh)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (na na scam oh)
{Outro}
Leave me I wan become a child again
I wan become a child again
I want to play inside the rain
Cos Adulthood na scam
That’s the lyrics of Adulthood Anthem by Lade
Go to Home
Lyricism
Lade Adulthood Anthem lyrics outline how growing up to being a young adult is a huge experience on its own.
An experience that requires you being extremely responsible for yourself. Lade Adulthood Anthem lyrics point out to how being very responsible to oneself is what you alone can do and no one else.
At this point, Lade Adulthood Anthem lyrics does not even hold back because it spells out what everyone goes through and what everyone has gone through.
Examining Adulthood Anthem shows that being an adult is not something you toy with. You need to man up, or even “Woman up” in this case.
Lade Adulthood Anthem does not hold back in telling us everything that will happen to you once you become an adult.
We can see through Lade Adulthood Anthem lyrics that being an adult means that you probably won’t have people checking up on you or even asking how far you are faring.
The funny thing is when Adulthood Anthem lyrics by Lade says she wishes she were a child again.
I mean, won’t that be really cool? Being a child means that people are responsible for you. So yes, Lade Adulthood Anthem lyrics are so appropriate for the song.
RelatabilityÂ
Adulthood Anthem by Lade is extremely relatable. Let’s start from how very true the lyrics are.
Growing up in Nigeria, once you are old enough to take care of yourself, or even if your parents managed to send you to University.
They believe you should take care of yourself once you graduate because they believe you have what can take you through life- a diploma/degree. In this case, they claim they even had less when they were growing up.
At this stage, Lade Adulthood Anthem brings home what a lot of people go through, and are still going through.
You are expected to feed yourself, buy clothes, rent house, and still do fine while navigating life issues and love relationships. Truly, Adulthood na scam!
Delivery
Lade’s delivery on Adulthood Anthem is borne out of her personal experience. You can literally feel the passion.
You can’t miss out on the point where she reaches a notch of her vocals. It’s like a rendition of what everyone feels but can’t say out loud all the time.
The funny thing is, every young adult is trying to show that they have it all locked down. Like they have figured everything out.
Meanwhile, that’s not the case most of the time. This is what Lade expatiates on with Adulthood Anthem.
Nobody has it figured out. We are all just trying to make it along the way with prayer, hardwork and God’s grace.
Replay ValueÂ
Adulthood Anthem is untouchable.
You can listen to it as many times as possible because The lyrics are just so true, so relatable.
Where are the lies? The upbeat tempo, the delivery, the song theme, the song arrangement? And the fact that her sound is just like Teni’s. Adulthood Anthem has a very good replay value!
Mixing and ProductionÂ
The mixing and production of Adulthood Anthem is on point. The song arrangement is also very dope.
Rating
Delivery: 1.6/2
Lyricism: 1.7/2
Mixing and Production: 1.5/2
Relatability: 1.8/2
Replay Value: 1.6/2
âTotal: 8.2/10
Stream the song live on YouTube through Aktivated sessions