Nasboi Small money lyrics
Here is Small money lyrics by Nasboi
Nasboi Small money lyrics
{Intro}
Yeppa yeppa yeppa yi
{Chorus}
When I get small
Money me sef go jaiye o
Champagne Hennessy o
When I get small money me sef go dorime gaan
Yhemo lee I see you
King Solomon no fit do pass me
King Solomon, I go do pass yo, eeee
I go try pass you
Spend my money I go try times two
Like say I dey do mathematics
{Verse 1}
You go dey there dey speak big English
When I dey hustle my small things
You dey there dey lose for sporty
When I get this my money
Make you no talk say na Yahoo
When I get this my dough
Make you no talk say na juju I dey do oo
{Chorus}
When I get small money me sef go ja iye o
Champagne Hennessy o
When I get small money me sef go dorime gaan
Yhemo lee I see you
King Solomon no fit d pass me
King Solomon I go do pass you, eeee
I go try pass you
Spend my money I go try times two
Eeeh lamelo ooo
Aa aaa lamelo o
{Verse 2}
As the gebdu don drop I swear na hit
If your memory full abeg delete
Make you no go gree like Omo ile
Make you dance and party like poco lee
And you know say me I no dey like Yawa
And you know say me I no dey like Palava
Keep it on the low
Every hour
Even if I broke pass Maradona
{Bridge}
Anywhere money dey I dey dey
Anywhere shayo dey ago dey o
Anywhere wahala dey, ano dey
Anywhere Holiday, ago dey o
{Chorus}
When I get small money me sef go ja iye o
Champagne Hennessy o
When I get small money me sef go dorime gaan
Yhemo lee I see you
King Solomon no fit d pass me
King Solomon I go do pass you, eeee
I go try pass you
Spend my money I go try times two
Eeeh lamelo ooo
Aa aaa lamelo oo
That’s Small money lyrics by Nasboi
Related
Ckay “Wahala” lyrics ft Olamide
Timaya “In my Head” lyrics ft Tiwa Savage
Shallipopi “ASAP” lyrics
Lyricism
Nasboi Small money lyrics points to majorly one thing- He is not about the mid life anymore. The way he flaunts his progress and achievements with Small money lyrics points to how he is proud of how far he has come and the things he has put in to actually make it this far and still be at the top. I mean, Nasboi Small money lyrics is a culmination of the hurdles and dues that Nasboi has encountered and what he is trying to say with the song which indicates that it all paid off. He is no longer someone you would see riding commercial or being in any space that isn’t VIP because he is no longer about that “normal life”
To an extent, Nasboi Small money lyrics shows that Nasboi is more than VIP. I mean, think about it. The normal rating for any service or person is 5 stars, but that does not mean you actually get 5 stars all the time. However, Nasboi is saying with Small money lyrics that he gets all the stars because that’s who he is right now, and he has worked hard enough for it.
Delivery
The Delivery on Small money is cool. Nasboi delivers it with that cool but really superstar vibe that makes you see that he has indeed arrived into that “Nigerian Dream” lifestyle.
Relatability
Small money songwriting makes it really relatable. I mean, the Nigerian Dream is all about making enough money so you do not only not have to worry about it. You get to eat, dine and live wherever you want because you can AFFORD that lifestyle. Nasboi does not use Small money to intimidate or unnecessarily flaunt his lifestyle and success. He is saying that he has a right to that lifestyle because he has earned it. This is what it means.