Ebelebe lyrics Wande Coal ft Wizkid

“Ebelebe” lyrics Wande Coal ft Wizkid

Wande Coal Ebelebe lyrics ft. Wizkid

Here are the lyrics of Ebelebe by Wande Coal ft. Wizkid

 

 

Wande Coal Ebelebe lyrics ft. Wizkid

Ebelebe
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty
Make a nigga wan pay
If na craze baby girl I wan craze
If na dey baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey

Oya jo jo jo
Girl you fine I can’t take
Everyday everyday every second say na party
We go dey
We go play
You go se
Omo tena
And you know and you know say
No one like me
We go tey tey tey tey
I go dey you go dеy
Omo tena
When you tell mе
I be Gatsby
I no dey run for the play
We go dey
I go show you how we dey
Make you show me how you nasty

Bison
Fighting
I’m a street fighter like Tyson
And I don’t care what I like seeing
Me I Like dark and the light skin
Girl dem sugar like wiz yeah yeah
All dem girls that like trips yeah yeah
Most of my girls they like trees yeah yeah
All of dem girls are like me yeah yeah

Give me
To me
Tu mi Tu mi
Gbe mi gbe mi
Kill me
Kuku kill me
Body on me
Put it on me
Really
Really really
Bad bunny
Ba mi nibi
Nibi
Fun mi nibi
Omo lo dun to yi

Ebelebe
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty
Make a nigga wan pay
If na craze baby girl I wan craze
If na dey baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey

She want to love me by force
She say that WC wanna be yours
Na so she start to give me kisses and hugs
She say she no go ever leave me because
Cause
Yeah she love me of course
And she know say WC na the source
She want heaven and earth and more
So I’m shooting it up to the stars

Give me
To me
Tu mi Tu mi
Gbe mi gbe mi
Kill me
Kuku kill me
Body on me
Put it on me
Really
Really really
Bad bunny
Ba mi nibi
Nibi
Fun mi nibi
Omo lo dun to yi

Ebelebe
Na your side baby girl I wan dey
All of the things wey you do I wan craze
Na me and you everything I wan dey
Heavy duty
Make a nigga wan pay
If na craze baby girl I wan craze
If na dey baby girl I wan dey
By your side baby girl I wan dey

 

 

Go to Home

Top 10 Record Labels In Nigeria 2023

 

Ebelebe Lyrics Wande Coal ft. Wizkid is about the trust that Wande Coal ft. Wizkid establishes with a lady because she has the capacity to cool him down and hold his hand.

Here, Ebelebe  by Wande Coal ft. Wizkid points to the fact that the lady knows exactly what Wande Coal ft. Wizkid wants because the lady knows what he needs every time.

Ebelebe lyrics by Wande Coal ft. Wizkid is about how a lady has offered so much stability to Wande Coal ft. Wizkid’s life that he can’t do without her. He wants to hold her hand every time and make her hold his hand too.

To an extent, Ebelebe by Wande Coal ft. Wizkid proves that relationships can be about helping each other recover in such a way that it becomes almost impossible to be separate from each other.

Wande Coal ft Wizkid lyrics

According to Ebelebe Lyrics Wande Coal ft. Wizkid, whenever he is broken, she offers him such stability; such calmness. So yes, Ebelebe by Wande Coal ft. Wizkid is so suitable for the song.

 

Delivery

The calm delivery by Wizkid on this song is what is needed. It is so cool; so amazing that it makes Ebelebe flow so beautifully.

It’s commendable how Wizkid can be on a track and it can have such tranquility, such beauty, such perfection. To be honest, a calm delivery was needed for this song and that is exactly what they both did on the song.

Really, kudos to them both on this track. The fact that their voices are above the mix but the production is on point is what makes the track almost perfect.

Also, can we talk about the symphony? Ebelebe was meticulously made.

 

Idan Slang Meaning: Top 10 Idan quotes!

 

Relatability

This track sounds like anyone can relate to this song and it is a couple anthem anytime any day.

Ebelebe lyrics

It is a song that can be played at weddings that couples can listen to and feel so happy about each other. In fact, single people will want to be in a relationship because of this song!

 

Replay Value

Ebelebe Lyrics Wande Coal ft. Wizkid adds to the replay value of the track. The delivery, reliability and sheer symphony of Ebelebe adds to its replay value.

 

Posted by Olayiide Bolaji

Olayiide Bolaji is a writer at The Scoove Africa whose interests span in music and movies. He is also a freelance A&R personel.

Share your thoughts!